Teacher: Akpors, what is '2' raised to power '5'.
Akpors stood up n replied....
Akpors: Wetin '2' dey raise power for '5, dem be mate?...'2' leave '3', '4' come dey raise power for '5'...him wan die?.. Him no knw say '5' use three years senior
am..."
The teacher fainted......
No comments:
Post a Comment